1. 1

    Yemi Alade - Night and Day

  2. 2

    Yemi Alade - Home

  3. 3

    Yemi Alade - Shake

  4. 4

    Yemi Alade - Give Dem

  5. 5

    Yemi Alade - Vibe

  6. 6

    Yemi Alade - Yeba

  7. 7

    Yemi Alade - Remind You

  8. 8

    Yemi Alade - Nobody

  9. 9

    Yemi Alade - Shekere (part. Angélique Kidjo)

  10. 10

    Yemi Alade - Poverty (part. Funke Akindele)

  11. 11

    Yemi Alade - Lai Lai

  12. 12

    Yemi Alade - Somto

  13. 13

    Yemi Alade - CIA (Criminal In Agbada)

  14. 14

    Yemi Alade - Poverty (Swahili) (part. Funke Akindele)

  15. 15

    Yemi Alade - Oh My Gosh (Remix) (part. Rick Ross)

Wi-wi-wi-Willis giddem

Soso mi, soso mi
Soso mi, soso mi baby
Ominii somitoo
Omi ni to ni to

Somto, where you go?
Somto, I miss you so
Somto, somto no dey carry last oo
Hold me down like a rubber band oo
Only thing that’s one my mind like
All the time

But your mama born you well
(Your mama born you well)
I no go lie your city no dey smell o, yeah
Your smile sef e burst my brain o
I no fit to understand o o o

Somto, Somto, Somto
I miss you so
Somto like a this, like a that o
Boy you light up my life o
The apple of my eye o
Oh oh

Japanese fighter
E gi me down like Jackie Chan
I dey feel the light ah
You light me up, I’m lit o
Upgrade my life
Everything with you is winning winning
Winner winner

So so
And I love this feeling
I love this feeling today
And I no fit to bear am
I no dey hear word again
See I love this feeling, feeling Mogbe
I no dey hear word again

Somto, Somto, Somto
I miss you so
Somto, Somto, Somto
I miss you so
Somto
Like a this, like a that o
Boy you light up my life o
The apple of my eye o

But
Your mama born you well
(Your mama born you well)
I no go lie your city no dey smell o, yeah
Your smile sef e burst my brain o
I no fit to understand o o o

Somto, Somto, Somto
I miss you so
Somto, like a this, like a that o
Boy you light up my life o
The apple of my eye o

Somto where you go?
I miss you so
Somto, Somto, Somto
I miss you so
Oh oh

Yemi Alade o
Effizzie
Spyrit Mix

Playlists relacionadas Ver mais playlists

Momentos

O melhor de 3 artistas combinados