1. 1

    Yemi Alade - Night and Day

  2. 2

    Yemi Alade - Home

  3. 3

    Yemi Alade - Shake

  4. 4

    Yemi Alade - Give Dem

  5. 5

    Yemi Alade - Vibe

  6. 6

    Yemi Alade - Yeba

  7. 7

    Yemi Alade - Remind You

  8. 8

    Yemi Alade - Nobody

  9. 9

    Yemi Alade - Shekere (part. Angélique Kidjo)

  10. 10

    Yemi Alade - Poverty (part. Funke Akindele)

  11. 11

    Yemi Alade - Lai Lai

  12. 12

    Yemi Alade - Somto

  13. 13

    Yemi Alade - CIA (Criminal In Agbada)

  14. 14

    Yemi Alade - Poverty (Swahili) (part. Funke Akindele)

  15. 15

    Yemi Alade - Oh My Gosh (Remix) (part. Rick Ross)

Night and Day

Yemi Alade

E dey do me night and day day
Lundi, mardi, mercredi, jeudi
Every night and day day
He dey call me night and day day

Omoge omoge oh
You need to call your baby
E dey worry me oh
Tell di boy to leave me
Sare wa gba
See wetin the boy dey tell me
Telling me all he know
Make I come for the kini

Say e dey calabar
Omo e dey maraba
E get big cassava
E say wanna na pana
Mo ti pana o mo ti jina o
For ur matter o I dey soko
Mo ti pana, o mo ti jina
Na hin e di tell me night and day day

Night and day day (ahaaa)
Lundi, mardi, mercredi, jeudi
Every night and day day
He dey call me night and day day

Omo night and day day (day day)
He dey follow me go my area (day day, day day)
He want follow me know my place oh (day day)
Say turn turn me oh (turn turn me)
Anything you need fan con me oh

He say he dey calabar
Omo e dey maraba
E get big cassava
E say wanna pana
Mo ti pana o mo ti jina
For ur matter o I dey soko
Mo ti pana o mo ti jina oh
Na him e dey tell me night and day day

Night and day day (aaah)
Lundi, mardi, mercredi, jeudi
Every night n day day
He dey call me night and day o

Omo night and day day
Omo night and day day
Omo night and day day
Night night and day day

Say he dey calabar
Omo e dey maraba
E get big cassava
E say wanna na pana
Mo ti pana oh mo ti jina
For your matter oh I dey soko
Mo ti pana oh mo ti jina
Na hin e dey tell me night and day

Night and day day (aaah)
Lundi, mardi, mercredi, jeudi
Every and day day
He dey call me night and day day

Koukwissa
Joukouma
Je m’appelle Yemi Alade, aah
Me touche pas monsieur
Je ne suis pas ton amie
Hey ! Night and day day aahaa

Playlists relacionadas Ver mais playlists

Momentos

O melhor de 3 artistas combinados