Plenty people dey wonder How I wan come dey live my life As I kon comot from dem face Dem kon dey vex for where I dey Dem try to find me, but they can’t Dem try to stop me, all in my head
These thugs, these people These lies, deceivers This loss of this world These cries must leave this
Oh please tell me that I might fit find The cure to my insanity Oga mi you fit give me Something wey I fit loving Cause e don wey I dey find Tay solution to di mata Cause e don tay wey I dey find Solution to di mata
These thugs, these people These lies, deceivers This loss of this world These cries must leave the eyes
These thugs, these people These lies, deceivers This loss of this world These cries must leave the eyes