All the girls dem dey dance galala But this new dance don cause casala For this dance you no do shakara Oya whine your waist like ah this, like a that Like a this, like a that To your right, to the front And your yansh to the back
Skelewu, skelewu Skelewu, skelewu Ske le le le le Skelewu, skelewu Skelewu, skelewu Ske le le le le
Oh girl what is the plan Me I plan to love your demands Shey you want to dance You wan collect money for my bank Oya scatter the town Na the baddest wey dey in the town When they see me around Them dey scatter the dance like clown
Oya fi jo gba owo Oya so jo di owo Oya dance to the sound Like a this, like a that
Ileke idi yen o, idi yen o Esu bo ko yoko, esu bo ko yoko Owa degbo so na, owa degbo so na Bebe idi yen o
Oya fi jo gba owo Oya so jo di owo Oya dance to the sound Like a this, like a that
But this new dance don cause casala
Shizzi, shizzi
Oya whine your hips like a this Like a this To your hand o And your yansh
Ske le le le le le Ske le le le le le Ske le le le le le